Year dem found am | 1949 ![]() |
---|---|
Dem name after | Prempeh II ![]() |
Found by | Prempeh II ![]() |
Country | Ghana ![]() |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ashanti Region, Kumasi Metropolitan District ![]() |
Ein location | Kumasi Metropolitan District, Ashanti Region ![]() |
Coordinate location | 6°42′14″N 1°38′45″W ![]() |
Operator | Ghana Education Service ![]() |
Street address | Sunyani Rd. Sofoline ![]() |
Postal code | 1993 ![]() |
Dema official website | http://www.prempeh.org ![]() |
Gender educated | male ![]() |
Prempeh College be public secondary boarding school wey be for guys wey dey Kumasi insyd, capital city give Ashanti Region, Ghana. Asanteman traditional authority wey found de school for 1949 insyd, de British Colonial Government, de Methodist Church Ghana den de Presbyterian Church of Ghana.[1] Dem name de school after King of Ashanti, (Asantehene) Sir Osei Tutu Agyeman Prempeh II, he wey he donate de land wey dem build de school for top,[2] wey dem san model am for Eton College wey dey England insyd.[3]
De school top matriculation for Kwame Nkrumah University of Science and Technology for 2004 insyd plus 441 students wey dem admit[4] den for 2012 insyd, plus 296 students dem admit wey komot from de college. De school chop de National Robotics Championships for record five times between 2013[5] den 2021. For 2016 insyd Prempeh College chop de Toyota Innovation Award for de International Robofest World Championships wey dem hold for Michigan, USA insyd.[6]